Posts

Showing posts with the label Wizkid Lyrics

WizKid Jah Bless Me Lyrics

 WizKid Jah Bless Me Lyrics Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Good people go to heaven Bad people go to Hell But where do Gangstas go? I say where do my people go My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe I wanna know, I wanna know What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen I wanna know, I wanna know What dah Government really gat to say My music playing, lou-lati-loud And the girls Dem dey dounce-douti-dance My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday Everytime Dem see me Dema wave My people playing, lou-lati-loud And the girls Dem dey dounce-douti-dance My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday Everytime Dem see me Dema wave Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Jah Jah Jah Jah Bles...

 WizKid  2 Sugar Lyrics

 WizKid  2 Sugar Lyrics (feat. Ayra Starr) [Ayra Starr:] Got a bag full of feeling And a house full of regret This baggage is conflicting, no plane, don't mean to digress, hmm I wanna know what's the reason why you moving slow? As you move no dey cross my lane Shori nonsense, ma gbe sunmomi Ma gbe sunmomi If you get problem, ma gbe sunmomi Ma gbe sunmomi I dey fight my own demons, don't you see? Don't know, don't you see? If you get problem, ma gbe sunmomi Ma gbe sunmomi [Wizkid:] Oya mami jo, jogo, jogodo, mami go And I no fit lie for you, mami oh, yo Kolo, kopami oh And me no dey laugh when them try me oh Say my kind life no dey funny oh Many things I sing fit don pami oh Big money man, nothing tiny oh And me no dey take Man I fight my own demons, yeah Keep the bad energy gone, yeah Play with no time when you see us, yeah We got the right energy on, yeah Burst to the rhythm nothing long, yeah We dey fly with the thing on, yeah Abi we no dey grind, no dey belong, y...

Wizkid - Bad To Me Lyrics

Image
Wizkid - Bad To Me Lyrics Verse 1] Hiye, burst it my way This kind of body don dey cause a migraine And when we leave, we fit do am your way Or if you want, we fit do am my way Hiye, two shot I don take You turn me on I no dey go I one dey I no dey care, say the bad mind dem pree Money on mi mind all da [Pre-Chorus] Lose my way, oh This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, woah Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want [Chorus] Lady, girl, say your body bad to me Pass make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be, oh Yeah, we dey love till the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-woah, girl   [Post-Chorus] Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge) De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge) Casamigos (Casamigos) For my amigos (For my amigos) Wa jogede (Wa jogede) Baby, wa jogede ...